Ojude Oba festival

Ojude Oba festival
festival, annual event
E pipulIjebu people, Yoruba pipul Chenj-am

Ojude Oba (The King's Forecourt) na old festiva wey Yoruba pipu of Ijebu Ode dey holways du, one partikula big town for Ogun Stet, Sautwestern Nigeria. Di festival dey holways hapun on third day afta Eid alkabir (Ileya), na to sho respet an greet di Roya Majesti, di Awujale of Ijebuland. Na one festiva wey dem.sabi wel wel for yourubaland.

Wen dem dey du di festiva, difren kolshora grup wit difren age wey dem sabi as regberegbe wey kom fom di land an dia frend, pipu wey kom wit dem fom far plez go waka round di king front koutyard on di third day of Eid alkibir wey plenti sabi as "Ileya" for youruba lanwej.


© MMXXIII Rich X Search. We shall prevail. All rights reserved. Rich X Search